Ticker

6/recent/ticker-posts

Advertisement

Advertisement

Get quality word of God!

Shop Now

[New Song] "JESUS SABI" by Vera Joe



A new release from Vera Joe title "JESUS SABI". 

Vera Joe is a rising gospel Star and song writer based in Abuja, she recorded her first single "Jesus Sabi" based on true life events and also with the aim of reaching to the world. Vera believes music is a ministry from God and is a tool which God uses to bless his people and communicate with them especially in times like this. You'll be blessed as you keep up with this great talent from heaven to bless mankind.


Lyrics:

Thinking to yourself that you’re all by yourself
No one to hold you close
All your problems hold you bound seems like no way out of it
Depression dey weigh you down
Make I tell you a story about a man who really cares for you
He died on the cross Two Thousand years ago
To butter your Bread and to sugar your Tea ooo
Jesus na the man wey sabi
Make you cast all your cares on him
Na the surest man X2
Call: Look at the woman with the issue of blood
Response: Jesus healed her
Call: Look at Hannah and Sarah wey dey find pikin
Response: Jesus gave them
Call: Oya wetin be the problem wey dey worry you make you run come come to Jesus
Response: He gor solve am for you
Call: Wetin be the problem wey dey worry you make you run come come to Jesus
Response: He gor solve am for you
Jesus na the man wey sabi
Make you cast all your cares on him
Na the surest man X2
Call: Shebi na pikin you dey find abi na peace you dey find make you run come come to Jesus
Response: He gor do am for you
Call: Shebi na Money you dey find abi na Work you dey find make you run come come to Jesus
Response: He gor do am for you X2
Jesus na the man wey sabi
Make you cast all your cares on him
Na the surest man X2


About:
Artist: Vera Joe
Abulm: JESUS SABI

DOWNLOAD


for booking, partnership or sponsorship; contact:
 +234 814 763 8514 (WhatsApp only)


Post a Comment

3 Comments